Main content

Handheld scanners fit find people wey dey infected wit COVID-19?
Handheld scanner no fit tell if pesin dey infected with coronavirus. Dis scanners dey measure body temperature, so dem know if pesin get fever. Fever fit be symptom of coronavirus, but e fit be symptom of oda illness. And World Health Organization say coronavirus, fit dey spread even before symptoms like fever show.
Duration:
This clip is from
More clips from ÃÛÑ¿´«Ã½ Pidgin Minute
-
ÃÛÑ¿´«Ã½ Pidgin Minute
Duration: 01:00
-
ÃÛÑ¿´«Ã½ Pidgin Minute
Duration: 00:59
-
ÃÛÑ¿´«Ã½ Pidgin Minute
Duration: 01:00
-
ÃÛÑ¿´«Ã½ Pidgin Minute
Duration: 01:00